Episodios

  • NEWS SHARP SHARP FOR July 22, 2020.
    Jul 27 2020
    Enjoy awa news sharp sharp ontop correctfm
    Más Menos
    Aún no se conoce
  • News Sharp Sharp: 6th Auguts, 2020
    Aug 6 2020
    Make Una enjoy all the tori wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
    Más Menos
    Aún no se conoce
  • News Sharp Sharp: 10th July, 2020
    Aug 10 2020
    Make Una enjoy all the tori wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
    Más Menos
    Aún no se conoce
  • News Sharp Sharp: 12th August, 2020
    Aug 12 2020
    Make Una enjoy all the tori wey dey happen for awa country Nigeria and Obodo Oyinbo.
    Más Menos
    Aún no se conoce
  • News Sharp Sharp: 25th August, 2020
    Aug 25 2020
    Enugu State Police Command, carry one traditional ruler-elect of the Ogugu community in the Awgu Local Government Area Chief Emmanuel Ogbonna, go Enugu South Magistrates’ Court for perjury. The police accuse Ogbonna sey he claim on oath sey he be onengineer when he no get certificate to back the claim. police prosecutor, ASP Austin Aguodoh, say he no go oppose the bail application as long as d defendant go provide reasonable surety wey get verifiable address
    Más Menos
    Aún no se conoce
  • News Sharp Sharp: 14th September, 2020
    Sep 14 2020
    Representative of African Student Union Parliament hail Dr Janet Ekpenyong as im dey present leadership award to am per say she be Director General of the Cross River State Primary Healthcare Development Agency. Speaker African Student Union Parliament, Honourable Temple Oliseh, describe Dr Janet Ekpenyong as one of young and hardworking administrator for African. This one na unto say e yarn say dem don see ideas wey she don introduce to Cross River State Primary Healthcare Agency.

  • News Sharp Sharp: 17th September, 2020
    Aún no se conoce