Episode 79: FREEDOM IS NOT ABSOLUTE: NIGERIAN PRESS Podcast Por  arte de portada

Episode 79: FREEDOM IS NOT ABSOLUTE: NIGERIAN PRESS

Episode 79: FREEDOM IS NOT ABSOLUTE: NIGERIAN PRESS

Escúchala gratis

Ver detalles del espectáculo
Nigerian Coperate news company of evil has started selling market again!!!!!!!! A kidnap victim wey b herbalist don pay heavy🤣😂🤣😂 eim nor escape to save others😂🤣😂😂 but na money eim pay despite d legbere gOD eim dey serve!!!! Na market dem dey sell, dem don run am b4!!!! When my pops Former president Buhari enta, dem start to dey sell kidnapping, say na Fulani dem, police con dey catch different tribes, some na even self kidnap!!!! We need stop unsubstantiated news by the media in all forms✅️✅️✅️✅️ Pls help me spread this podcast, with whateva ur tots on the issue is. NIGERIA BELONGS TO US ALL ❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #spirituality #reality #humanity #sirlenzosmemoirs #sirlenzosparliament #sirlenzosrunnings
Todavía no hay opiniones