Episode 77: THE PEOPLE'S PARLIAMENT: OVER THE JUDICIARY Podcast Por  arte de portada

Episode 77: THE PEOPLE'S PARLIAMENT: OVER THE JUDICIARY

Episode 77: THE PEOPLE'S PARLIAMENT: OVER THE JUDICIARY

Escúchala gratis

Ver detalles del espectáculo
In Isreal, the government is making a law limiting the powers of the judiciary, as it affects cost of governance abi na governance dem tok. But cost dey d governance mata and na rich people dey go court, so na the NASS all our representatives dey. lyf nor be as anybody think am, na the reality we go dey find solutions, the mata dey inside the podcast. Abeg #superfalcons dey shine for Australia and New Zealand women world cup so, sadness nor dey our mata, make we follow support our women dem, our men dem popular for social media, na d women dey defend our honour so for field. who go think say na so e go b 4 dis lyf😂🤣😂🤣❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #inthisdaysofsense
Todavía no hay opiniones