DANGER!!!!!!!!!!⚠️⚠️⚠️⚠️ AI BRAIN WASHING OUR AFRICAN KIDS!!!!!!!!!!!📢📢📢📢 OUR CULTURAL HERITAGE IS "INTANGIBLE" !!!!!!!! AS AS HOW????📢📢📢📢 Podcast Por  arte de portada

DANGER!!!!!!!!!!⚠️⚠️⚠️⚠️ AI BRAIN WASHING OUR AFRICAN KIDS!!!!!!!!!!!📢📢📢📢 OUR CULTURAL HERITAGE IS "INTANGIBLE" !!!!!!!! AS AS HOW????📢📢📢📢

DANGER!!!!!!!!!!⚠️⚠️⚠️⚠️ AI BRAIN WASHING OUR AFRICAN KIDS!!!!!!!!!!!📢📢📢📢 OUR CULTURAL HERITAGE IS "INTANGIBLE" !!!!!!!! AS AS HOW????📢📢📢📢

Escúchala gratis

Ver detalles del espectáculo
The AI is the future abi🤣😂🤣🤣 the corrupted data base is NOW A CLEAR AND PRESENT DANGER!!!!!!!!🤣😂🤣😂 anything dem put inside but we nor o dey dia wen e dey tish our children d nonsense📢📢📢📢 UNESCO DOCUMENT IFA AS INTANGIBLE HERITAGE!!!!!! ⚠️⚠️⚠️⚠️ Gemini con dey defend the lie😂🤣😂😂 but na the Danger e b, na Y i dey loud am📢📢📢📢 NA TO GATHER BOMB UNESCO REMIAN OH😂🤣😂😂 dem dey edit una future abi na our future in the present😂🤣😂🤣 lying against our past🤣😂🤣😂 THE OLODOS GO DEY HOLD ODO WEY NOR B DEM OWN😂🤣😂🤣 EMI WEY I B OMO ODO🤣😂🤣😂 NA POUNDING ME AND DIA MATA DEY😁😁😁😁 NA MAKE AFRICAN YOUTHS EPP WITH THE GRINDING I DEY BEG🙏🙏🙏🙏 na 👀👀👀👀 finish b dis na😂🤣😂😂 buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz ♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #freepalestine #podcast #nigeria #africa #world #yoruba #afritude #inthedaysofsense #AI #geminiai #googlegeminiai #deepseek #chatgpt #lagos #kano #abuja #viral #trending #enugu#tinubu #buhari

Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

Todavía no hay opiniones