REALITY IS A CONCEPT😂🤣😂🤣 NA GEMINI FESS TOK AM!!!! HUMAN BEING CON REPEAT AM🤣😂🤣😂 NA ZIONIST DEY RUN AM📢📢📢📢OUR REALITY IN AFRICA DAT IS 😂🤣😂🤣 Podcast Por  arte de portada

REALITY IS A CONCEPT😂🤣😂🤣 NA GEMINI FESS TOK AM!!!! HUMAN BEING CON REPEAT AM🤣😂🤣😂 NA ZIONIST DEY RUN AM📢📢📢📢OUR REALITY IN AFRICA DAT IS 😂🤣😂🤣

REALITY IS A CONCEPT😂🤣😂🤣 NA GEMINI FESS TOK AM!!!! HUMAN BEING CON REPEAT AM🤣😂🤣😂 NA ZIONIST DEY RUN AM📢📢📢📢OUR REALITY IN AFRICA DAT IS 😂🤣😂🤣

Escúchala gratis

Ver detalles del espectáculo
ISE(WORK) 😁😁😁😁 ERE(PROFIT)🤣😂🤣😂 According to zionians, people of zion ni yen o😂🤣😂😂 awon chosen if u sabi dem😂🤣😂🤣 with TAB(TINUBU AHMED BOLA, TOOL OF ZIONISM))AS ENFORCER🥁🥁🥁🥁 NA WE AFRICANS BE WORK⚡️⚡️⚡️⚡️ NA ZIONISTS BE PROFIT🤣😂🤣🤣 REALITY AS A CONCEPT IS THE FULL MEANING OF MANIPULATION🤣😂🤣😂 NOW WHEN AI (GEMINI)TOK SAY "REALITY IS A CONCEPT"😂🤣😂😂 'IS' NA PRESENT CONTINOUS OH😂🤣😂😂 OUR AFRICAN MOTHERS🙏🙏🙏🙏 ANYTHING UNA NOR WANT NOR DEY HAPPEN 😂🤣😂😂 ABI ANYTHING UR MAMA NOR WANT DEY FIT HAPPEN???? IF SO, WHY ALL DIS DEY HAPPEN NA????😂🤣😂😂 Abeg buzzzz buzzzz egbon lenzo's vibes buzzzz buzzzz wt share and contribution oh!!!!!!!! NA TO USE THE SENSE WE GET REMIAN AJE ON GOD♥️♥️♥️♥️🇵🇸🇰🇪🇳🇬🇵🇸🤡🤡🤡🤡 #egbonlenzo #podcast #freepalestine #nigeria #africa #africanmothers #mothers #africa #affritude #tinubu #AI #gemini #viral #buhari #church #ramadan #islam #christainity #trending #moots #china #russia #lagos #kano

Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.

Todavía no hay opiniones