GEEROH'S Box Podcast Por Gift Oba arte de portada

GEEROH'S Box

GEEROH'S Box

De: Gift Oba
Escúchala gratis

Una welcome to GEEROH'S Box😘 The confirm podcast wey u need💃 We dey here to dey give una all the ogbonge infomate wey u need to learn about life, love, health, relationship, marriage and even business. So dey listen to us on Saturdays bcos na steady infomate na we dey carry come on how to better ur life better. U fit even follow me on Instagram@geeroh_b Or drop whatsApp message on 07063622626 in case u get any question, opinion or even suggestions. GEEROH'S BoxGift Oba Desarrollo Personal Éxito Personal
Episodios
  • Wetin Make Your Business No Dey Grow?🤔
    Mar 13 2021
    With the way things dey go for we country almost everybody dey do their personal business, but no be all the business kan dey grow as we expect.shey u know why? na because most people dey always attach themselves too much with the business,them dey chop pass wetin dem dey put for the business. Oya listen to this episode to hear how u fit make ur business grow.
    Más Menos
    11 m
  • Shooting your shoot as a woman🤔sey e dey okay?
    Mar 6 2021
    As a woman shooting your shoot no mean say you cheap, or say you no get level instead e show say you be woman wey sabi wetin she want&they go for am but e get some kain situations wey you no nid shoot am. This episode go explain am give you
    Más Menos
    14 m
  • How To Build The life Wey You Love
    Feb 27 2021
    Most of us today find ourselves for where we no expect because of the way the country be, some don even forget their dreams and the ones wey still dey chase their dreams na through their Plan B. So Ask yourself shey I get PLAN B?
    Más Menos
    7 m
Todavía no hay opiniones